A
Apasi Ozi
New member
Here is one of my experiences
I went to their place to sleep because there is a party in my hostel which I no wan attend and I seriously needed a good sleep all of which I explained to her and she said no problem.
Naso I left my hostel around 8pm for their place. Unfortunately I didn't know the parents are Deeper Life Pastors wey dey do vigil every night embarassed embarassed. After dinner, I just entered my friend's room around 10pm and slept. The next thing I knew, someone was waking me around 11pm for vigil wey Dem no tell me, vigil wey I no plan.
Aha Babe, but na because of sleep I cum una house nah, why you no kuku leave me for my hostel, atleast I go still get some sleep embarassed embarassed embarassed.
Naso we take do vigil from 11pm to 4am o and I get lecture on campus in the morning by 7am embarassed embarassed.
Mary, I still haven't forgiven you o, my God will judge you and your people